Universal Code of Conduct/Revised enforcement guidelines/Conversation hours

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Universal Code of Conduct/Revised enforcement guidelines/Conversation hours and the translation is 100% complete.
Universal Code of Conduct

De Universal Code of Conduct Enforcement Guidelines revisions committee dey request comments wey dey regard de Revised Enforcement Draft Guidelines sake of de Universal Code of Conduct (UCoC).


Dem go open dis review period from 8 September 2022 until 8 October 2022.


De committee collaborate so say dem go revise dis draft guidelines based for input dem gather top from de community discussion period from May through July, as well as de community vote wey dem conclude for March 2022 inside.

De revisions go focus for de following four areas top:

  • So say dem go identify de type, purpose, den applicability for de UCoC training;
  • So say dem go identify de language for chaw accessible translation den non-experts dema comprehension;
  • So say dem go explore de concept for affirmation, wey dey include hin pros den cons;
  • So say dem go review de balancing for de privacy for de accuser den de accused

De committee det request comments den suggestions about dis revisions by 8 October 2022. From der, de revisions committee dey anticipate make dem further revise de guidelines wey dey base for community input top.

Find the Revised Guidelines on Meta, den comparison page in some languages.

Conversation Hours

De Movement Strategy den Governance facilitation team dey host discussions for Conversation Hour formats inside.

De calls dey usually last between 60 den 120 minutes, wey go include 5-10 minute introduction about de call hin purpose, open discussions go follow am. We beg make you sign up ahead of time so say you go join.

We beg make you sign up below den use four tildes if you wan attend. Dem go hold de discussions for Zoom top. Dem go provide links go de meetings few days before e go come on for dis page top. Dem no go record de calls. Dem no go require participation via video or audio; participants fi use text chat to engage.

De facilitation team wey dey support dis review period dey hope reach large communities number. If you no see conversation wey dey happen for your community inside, we beg organize discussion. Facilitators fi assist you so say you go set up de conversations. Dem fi summarize discussions den present go de drafting committee every two weeks. Dem fi publish de summaries here.

Participants

Participants wey comot de Wikimedia Foundation fi include:

Members for de Revisions Committee fi sanso be in attendance.

Schedule

Session 1: Asia-Pacific

Add your body

Session 2: Central Europe/Africa/Middle East

Session 3: North America/Latin America/Western Europe