Jump to content

Dis na WikiProject wey consan open proxies/Find help for dis place if dem blok you say mek you no dey edit egen

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page WikiProject on open proxies/Help:blocked and the translation is 47% complete.
Shortcut:
WM:OP/H

Dis page folo for WikiProject on open proxies. De reason why dem creatam na for Wikimedia pipul wey dem blok dia open proxy to fine info wey go helep dem know wetin hapen an' wetin dem go do.

Sabi wetin open proxy min

Evri computer wey bin conet to Internet get number wey dem givam as him adres IP address wey you go take sabiam. Anoda wan be say computer fit folo anoda computer door conet to Internet; computer network wey alow computer to conet truam, dem dey callam proxy server. Dose kine proxy server dey serve wel wel, but dem dey protectam make e be only pipul wey dem permit go dey usam. Any peson fit use open proxy an' him no supose pay; e fit be say dem make am like dat; somtime e fit be security mistake wey make am so. Di peson wey own server fit no sabi say security mistake dey for di server. Plenti server wey dem no configure wel dey get dis kine mistake wey dey alow pipul wey dem no permit to conet.

Why dem fit blok peson?

Becos say dem giv evri computer special IP address, wan metod wey dey work wel wel for to stop Wikimedia peson wey no dey do edit work as him supose dey doam na to blok dey IP address. Pipul wey dey vandalize, wey fit change IP address wey dem giv dem dey cos wahala. Open proxy dey alow dis pipul wey fit change IP address anyhow to use anoda address wey no be di wan dem giv dem; blok dat address, di peson go use anoda address; blok di second address, him go use anoda wan; na like dis him go dey do dey go. Di automatic tool wey dey helep pipul do dis kine ting dey cos katakata.

To stop open proxy make e no dey cos katakata, na to blokam, make e no dey edit any projet for Wikimedia rich any lent of time.

How to comot for di bloking wahala

Disable Apple iCloud Private Relay, Tor, or any VPN you are using.

Note: Many Internet service providers rotate customers through IP addresses, so it's entirely possible that you've been temporarily rotated to a blocked proxy. In that case, you should be able to edit again within a few hours or after reconnecting.

If you would like to edit Wikipedia, you can contact your Internet service provider to notify them that their proxy is open. Open proxies will be unblocked as soon as they are found to be closed. Due to the huge number of open proxies, these messages are not regularly sent out.

You may also want to ensure that your computer has not been compromised by malware which has turned your computer into an open proxy without your knowledge. Looking up your IP address on a "DNS Blacklist" such as the Exploits Block List at Spamhaus may be able to tell you what your computer or network has been compromised by.

Editing despite the fact

If you are knowingly using an open proxy to protect your identity, please note that your IP address is hidden when you register a username, and only a select few administrators and developers can check your IP address. Registering an account protects your identity without compromising your ability to edit Wikipedia.

If you are using an open proxy to circumvent a firewall, such as the national Chinese censor, please see Wikipedia:Advice to Tor users in China for a possible solution.

Appeal options

If your IP is globally blocked as a proxy and suspect that you are not editing from an open proxy, or that you need an exemption, you can send an appeal to stewards.