Wikimedia Foundation elections/2022/Community Voting
Appearance
Outdated translations are marked like this.
De 2022 Board of Trustees elections be from 23 August 2022 come 6 September 2022.
Members for de Wikimedia community get de opportunity make dem elect two candidates for three-year term. Dis page dey contain voting instructions. Community members for read de voter eligibility guidelines den de FAQ.
Vote
If you be eligible to vote:
- Make you read de Candidate statements and see the Analysis Committee's rating of each candidate
- Make you read de candidates’ answers to the questions posed by the Affiliate Representatives
- Watch the videos recorded by the candidates answering 6 questions from the community; there is also a text version, including additional questions from the community.
- Make you use de Election Compass so say e go help guide your voting decision (based on answers to 15 additional community-sourced questions).
- Make you decide wey candidates you go support.
- Go to the SecurePoll voting page.
- Make you follow de instructions for dat page top.
How you go vote
Below be sum helpful info so say e go make sure your voting experience go go smoothly. We beg make you read dis section carefully before you go vote.
- Dis election dey use de Single Transferable Vote methodology. You fi find de explanation for de calculation process here.
- For de voting page top, de voter go see sequence of dropdown boxes. De voter go rank candidates from “Preference 1” (most preferred) come “Preference 6” (least preferred).
- E dey start from de top, de voter go begin dey rank candidates dem dey consider most suitable dem for elect. Candidates wey de voter dey believe say e be least suitable dem for mark toward de bottom for dema list.
- Voter fi stop dey rank candidates for any point during de voting process. For example, out of 6 candidates, de voter fi rank de top 4 per den no rank de 2 wey remain.
- Dem for rank candidates wey dem no for skip in-between numbers. Skipping numbers go result in error.
- Voter fi no rank de same candidate chao times. Ranking de same candidate chao times go result in error.
- People fi re-vote for de election inside. E go overwrite dema previous vote. Dem fi do dis chao times as dem dey like.