Translations:Wikimedia committees/1/pcm

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki

This page dey explain the different committees wey the Wikimedia Foundation and the Wikimedia community form. All the different committees get rules wey them write to direct how them go dey and wetin them go dey do.