WWC2023/Scholarship

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page WWC2023/Scholarship and the translation is 94% complete.

Dem go host de third iteration for de WikiWomenCamp for New Delhi, India insyd, from de 20th go de 22nd of October 2023. Join we for transformative experience wey dey focus for growth, leadership, den connection top. Dis year ein theme be "Map Up, Rise Up," wey dey emphasize women dema empowerment den societal barriers dem dey overcam.

What be scholarship?

Ebe financial support wey dem dey take give individual make ecover de costs wey associate plus conference dem dey attend. De purpose of women camp scholarships be say ego create equal opportunities give women make dem participate for camp activities den benefit insyd from de unique experiences, learning, den personal development opportunities wey camp fi provide.

Categories

Plus intention say we go ensure effective implementation den maximize program impact, we split de program of de Women camp go two cohorts- Strategy den Capacity Building.

De two themes, strategy den capacity building, go allow focused den comprehensive approach. De strategy theme go emphasize for vision, planning, den stakeholder engagement top, while de capacity building theme go focus for enhancing skills, resources, den sustainability top.

Dem san so split de scholarship seats go two sections, wey dey follow de same approach wer dem reserve 25 seats give strategy while 35 give capacity building cohort.

Overall, dem reserve 45 seats give international wey dem reserve 15 give regional participants.

Expectations from scholarship recipient

  • Make you attend pre-conference sessions for August & September insyd
  • Daily debriefs plus Camp Buddy
  • Engage for de survey(s) (post-camp) insyd
  • Engagement for periodic strategic meetings insyd (Strategy Cohort)
  • Implementation for skills dem acquire (Capacity Development Cohort)

What de scholarship dey cover

  • Travel go den from de event
  • Accommodation & cho during de event days
  • Visa fee

Key Dates

De timeline dem anticipate give de WikiWomenCamp 2023 Scholarship Program be as follow:

  • Scholarship form release date: 13 June 2023
  • Scholarship form closing date: 4 July 2023
  • Announcement of de results: Mid July 2023

Make you Apply

If you dey want apply, we beg make you fill dis form.

Applications have closed.