Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Dem now close de 2022 Board of Trustees election Community Voting period

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki

Now nu dem close de 2022 Board of Trustees election Community Voting period

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top.

Hello,

Dem start de Community Voting period for de 2022 Board of Trustees election for August 23, 2022, wey e go close for September 6, 2022 23:59 UTC. Chance dey wey you fi participate for dis election inside. If you no vote, we beg visit de SecurePoll voting page so say you go vote rydi. If you want see your voter eligibility, we beg make you visit de voter eligibility page. If you dey hia help in makiong your decision, sum helpful links be dis:

Best,

Movement Strategy den Governance