Jump to content

Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Vote give Election Compass Statements

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki

Vote give Election Compass Statements

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top.

Hi all,

Dem invite volunteers make dem vote for statements to use in the Election Compass for de 2022 Board of Trustees election inside. You fi vote give de statements you wan see sey dem include for de Election Compass inside for Meta-wiki top.

Election Compass be tool wey go help voters make dem select de candidates wey dey best align plus dema beliefs den views. De community members go propose statements give de candidates wey dem go use Lickert scale (agree/neutral/disagree) take answer. De candidates dema answers to de statements go be loaded for de Election Compass tool inside. Voters go use de tool enter for dema answer inside go de statements (agree/disagree/neutral). De results go show de candidates wey best dey align plus de voter hin beliefs den views.

Here be de timeline give de Election Compass:

  • July 8 - 20: Volunteers go propose statements give de Election Compass
  • July 21 - 22: Elections Committee go review statements for clarity den go comot off-topic statements
  • July 25 - August 3: Volunteer go vote for de statements top
  • August 4: Elections Committee go select de top 15 statements
  • August 5 - 12: candidates go align dema body plus de statements
  • August 16: De Election Compass go gbele so sey e go help voters take guide dema voting decision

De Elections Committee go select de top 15 statements for de August hin beginning

Best,

Movement Strategy den Governance

Dem send dis message on behalf for de Board Selection Task Force den de Elections Committee