Jump to content

Wikimedia Foundation elections/2024/Voter eligibility guidelines

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation elections/2024/Voter eligibility guidelines and the translation is 100% complete.

Editors

You fi vote from any single registered account you dey own for Wikimedia wiki top. You fi vote once per, regardless of how many accounts you dey own. To qualify, dis one account for:

  • no be site-wide blocked for more dan one public project insyd;
  • wey e no be bot;
  • wey e make at least 300 edits before 4 August 2024 across Wikimedia wikis;
  • wey e make at least 20 edits between 6 September 2022 den 4 August 2024

Dem fi use de AccountEligibility tool quickly verify basic editor voting eligibility.

Developers

Developers qualify make dem vote if dem:

  • be Wikimedia server administrators plus shell access
  • anaa dem make at least one merged commit to any Wikimedia repos for Gerrit top, between 6 September 2022 den 4 August 2024.

Additional criteria

  • anaa dem make at least one merged commit go any repo insyd nonwmf-extensions anaa nonwmf-skins, between 6 September 2022 den 4 August 2024.
  • anaa dem make at least one merged commit go any Wikimedia tool repo (for example magnustools) between 6 September 2022 den 4 August 2024.
  • anaa maintainers/contributors of any tools, bots, gadgets, den Lua modules for Wikimedia wikis top.
  • anaa dem substantially engage insyd de design den/anaa review processes of technical development wey relate to Wikimedia.

Translators

Translators qualify make dem vote if dem make at least 300 edits before 4 August 2024, den 20 edits between 6 September 2022 den 4 August 2024, for translatewiki.net top.

Wikimedia Foundation staff den contractors

Current Wikimedia Foundation staff den contractors qualify make dem vote if dem be employed by de Foundation as of 4 August 2024.

Wikimedia movement affiliates’ staff den contractors

  • Current Wikimedia chapter, thematic organization anaa user group staff den contractors qualify make dem vote if dem be employed by dema organization as of 4 August 2024.
  • Members of formal bodies as dem define insyd de bylaws of de current Wikimedia Chapters, thematic organizations anaa user groups qualify make dem vote if dem dey serve for those functions insyd as of 4 August 2024.

De Affiliations Committee den Elections Committee go confirm de list of eligible Wikimedia Affiliates by [DATE].

Wikimedia Foundation board members and advisory board members

Current den former members of de Wikimedia Foundation Board of Trustees den de Wikimedia Foundation Advisory Board qualify make dem vote.

Wikimedia movement committees members

Current members of de Wikimedia movement committees qualify make dem vote if dem dey serve for those functions insyd as of 4 August 2024.

For de purpose of dis guideline, dem dey define Wikimedia movement committees as Communications Committee, Elections Committee, Movement Charter Drafting Committee, Language Committee, den Universal Code of Conduct Coordinating Committee.

Wikimedia movement community organizers

Community organizers for good standing insyd, wey no dey qualify make dem vote under oda categories, qualify make dem vote if dem meet one of de following:

  • apply for, receive den report for at least one Wikimedia Foundation grant since 4 August 2024.
  • na dem be organizer of at least one funded hackathon, competition anaa oda Wikimedia event plus on-wiki documentation den at least 10 attendees/visitors/participants between 6 September 2022 den 4 August 2024.

Note

If you dey meet de main criteria, you go be able make you vote immediately. Due to de technical limitations of SecurePoll, people wey dey meet de additional criteria fi no be able make dem directly vote, unless dem meet any of de oda criteria. If you think you dey meet de additional criteria, please email board-elections@lists.wikimedia.org plus de reasoning at least four (4) days before de last date for voting i.e. for anaa before 13 September 2024. If you dey meet de criteria, we go add you to manual list, so say you go be able to vote.