Tech/News/2024/17
Appearance
De Tech News weekly summaries dey help you make you monitor recent software changes lykly make e impact you den your fellow Wikimedians. Subscribe, contribute den give feedback.
| previous | 2024, week 17 (Monday 22 April 2024) | next |
Tech News: 2024-17
Latest tech news from de Wikimedia technical community. Please make you flow oda users about dese changes. No be all changes go affect you. Translations be available.
Recent changes
- Dey start dis week, newcomers wey dey edit Wikipedia go be encourage make dem try structured tasks. Dem show Structured tasks make e improve newcomer activation den retention. [1]
- You fi nominate your favorite tools for de fifth edition of de Coolest Tool Award. Nominations go be open til May 10.
Changes later dis week
De fresh version of MediaWiki go be for test wikis den MediaWiki.org top from 23 April. E go be for non-Wikipedia wikis den sam Wikipedias top from 24 April. E go be for all wikis top from 25 April (calendar). [2][3]
Future changes
- Dis be de last warning say by de end of May 2024 de Vector 2022 skin no longer go share site den user scripts/styles plus old Vector. For user-scripts wey you wan make dem keep dey use for Vector 2022 top, copy de contents of Special:MyPage/vector.js go Special:MyPage/vector-2022.js. Der be more technical details available. Interface administrators wey dey foresee dis dey lead to lots of technical support questions fi wish make dem send mass message go your community, as dem do for French Wikipedia top. [4]
Tech News writers prepare Tech news wey bot post am • Contribute • Translate • Get help • Give feedback • Subscribe anaa unsubscribe.