Vision

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Vision and the translation is 100% complete.

De vision statement for de Wikimedia Foundation dey describe wona dreams, hopes den ambitions; wona most radical conception for wona organization den community — 20, 50, 100 years from today. E dey stand for contrast go de mission statement, wey dey aim make ebe more realistic description for de status quo. Wona current vision statement be:

Imagine world wey every single human being go freely share for de sum of all knowledge insyd. Dat be wona commitment.

You fi make proposals make dem change de statement for Vision/Unstable wey dem go review all proposals at least annually.


Sanso spy bylaws, mission den wona values.