Jump to content

Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Second Board voter email

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Second Board voter email and the translation is 100% complete.

Kai say you go vote for de Wikimedia Foundation 2022 Board of Trustees elections inside

Dear $USERNAME,

You dey receive dis email sake of you be eligible to vote for de Wikimedia Foundation 2022 Board of Trustees election inside. Dem open de election for August 23, 2022 wey e go close for September 6, 2022.

De Wikimedia Foundation dey operate projects lyk $ACTIVEPROJECT wey Board of Trustees dem lead am. De board be de decision-making body give de Wikimedia Foundation. You want learn more about de Board of Trustees.

Dis year two seats wey community vote go select. Six candidates wey dey run for dis seats. Learn more about the 2022 Board of Trustees Candidates.

Nearly 67,000 members for de communities dem ask say make dem vote. Dat dey include you! Voting go last til 23:59 UTC September 6 per. Make you vote for [$SERVER/wiki/Special:SecurePoll/vote/Wikimedia_Foundation_Board_Elections_2022 SecurePoll on $ACTIVEPROJECT].

If you vote already, we thank you waa for voting wey we dey beg make you no regard dis email. People fi vote one time per regardless for how many accounts dem get.

Read more information about this election.

Signed,

Movement Strategy and Governance Dem send dis message on behalf for de Board Selection Task Force den de Elections Committee

Plain text version


Dear $USERNAME,

You dey receive dis email sake of you be eligible to vote for de Wikimedia Foundation 2022 Board of Trustees election inside. Dem open de election for August 23, 2022 wey e go close for September 6, 2022.

De Wikimedia Foundation dey operate projects lyk $activeproject wey Board of Trustees dem lead am. De board be de decision-making body give de Wikimedia Foundation. Make you learn more about de Board of Trustees: <https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_Board_of_Trustees/Overview>

Dis year two seats wey community vote go select. Six candidates wey dey run for dis seats. Learn more about de Board of Trustees candidates: <https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_elections/2022/Candidates>

Nearly 67,000 members for de communities dem ask say make dem vote: Dat dey include you! Voting go last til 23:59 UTC September 6 per. Make you vote for SecurePoll for $ACTIVEPROJECT top: <$SERVER/wiki/Special:SecurePoll/vote/Wikimedia_Foundation_Board_Elections_2022>

If you vote already, we thank you for voting wey we dey beg make you disregard dis email. People fi vote one time per regardless of how many accounts dem get.

Read more info about dis election: <https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_elections/2022>

Signed,

Movement Strategy and Governance
''Dem send dis message on behalf for de Board Selection Task Force den de Elections Committee''

Dem send dis mail to you sake of you register your email address plus de Wikimedia Foundation. You fi to comot your body from future election notifications, we beg make you add your username come de Wikimedia No Mail List
<https://meta.wikimedia.org/wiki/Wikimedia_nomail_list>.