Wikimedia Foundation elections committee/Nominations/2023/Announcement - fresh members

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki

We dey announce de fresh Elections Committee members

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top.

Hello der,

We be glad make we announce de fresh members den advisors for de Elections Committee. De Elections Committee dey assist plus de design den implementation of de process make dem select Community- den Affiliate-Selected trustees give de Wikimedia Foundation Board of Trustees. After open nomination process, de strongest candidates speak plus de Board wey four candidates dem ask make dem join de Elections Committee. Dem ask four oda candidates make dem participate as advisors.

We dey thank you all de community members wey submit dema names for consideration. We dey look forward make we dey job plus de Elections Committee for de near future insyd.

On behalf of de Wikimedia Foundation Board of Trustees,