Africa Environment

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Africa Environment and the translation is 100% complete.

Africa Environment WikiFocus Celebrates Wangari Maathai Day

“No matter how dark the cloud, there is always a thin, silver lining, and that is what we must look for. The silver lining will come, if not to us then to next generation or the generation after that. And maybe with that generation the lining will no longer be thin.” ― Wangari Maathai, Unbowed: A Memoir

Africa Environment Day or Wangari Maathai Day be day wey dem dey celebrate am every year for every 3 March insyd. Ebi Organisation of African Unity wey establish am for 2002 insyd as sam way wey go raise awareness of de pressing environmental challenges wey dey face de continent. Since 2012, African Union dey celebrate Africa Environment Day plus conjunction Wangari Maathai Day, so say dem go pay tribute give de late Nobel Laureate ein green legacy.

Context

De African Knowledge Initiative (AKI) task Wiki In Africa (WIA) den Wikimedia Community User Group Côte d’Ivoire (WMUG IC) plus de challenge wey dey drive content creation den contribution of visibility wey de African Union’s Wangari Maathai Day (3rd of March).

De main focus of de initiative be say ego encourage Wikimedia den oda communities contribute content wey dey relate plus Africa’s Climate go de Wikimedia projects. Individuals, communities, den organizations be free say dem go contribute for variety of different ways insyd. Wikimedia communities wey dey wish say dem go host training or contribution events go fi apply for microgrant of any amount wey dey between USD100 den USD1500. De deadline wey you fi apply for dis microgrant be 28 February.

De key project activities go include facilitating den supporting at least 11 local Wikimedia User groups den Volunteer Groups wey go host training den contribution events plus demma communities about de key topics wey dem dey specialize below. Office hours go dey, training sessions go dey, den online celebrations. In addition, de team go dey approach Climate den Environment-focused organisations, researchers, activists den academics so say dem go work togeda plus we for dis project top. Dese partnerships den alliances go ensure say Wikimedia editors go have access plus data wey be valid den up-to-date, source materials den quality visual evidence. Dis go help ensure say dem go make quality contributions as part of de project.

De topics wey dem cover for dis focus insyd dey relate plus de climates of Africa, den de impact of climate change den environmental issues or threats wey countries dey face den communities across Africa. Secof Africa ein historical landscape, for maximum impact de project go be bi-lingual : French den English.

Call to action

Activities wey dem Suggest

  • Make you join up to 3 scheduled organiser online events: launch celebration + mid-session update den sharing + final meeting so say we go celebrate den reflect for de initiative top: access event page
  • Make you create or improve sam Wikipedia article plus sam focus on creation of articles such as “Climate in country X” : access our lists
  • Make you translate sam Wikipedia article wey dey relate plus Climate den Environment for your language insyd : Translate articles about climate for your language insyd
  • Make you create sam Climate WikiProject collaboration project for your language insyd wey eno dey exist yet : access wonna help page
  • Make you add Climate-related statistics den data, from African Union database, go WikiData : access wonna ressource page
  • Make you add local climate activists den environmental experts go Wikidata, etc. Make you spy how you go fi do am : access wona resource page
  • Make you partner plus local climate den/anaa environment academic anaa activist organisations so say you go access den validate local data den materials : access wonna partner page
  • Make you add image for de Wiki Loves Africa contest for Climate den Weather top : link to the contest
  • Make you participate for face-to-face events insyd plus your local community : access event page

Timeline

  • Call for micro grant application : February
  • Start for micro-grant submissions be: February 04, 2023/ 00:01 (UTC)
  • Deadline for micro-grant submissions be: Feb 28, 2023/ 23:59 (UTC)
  • Project launch date be de 3rd March 2023, plus community activities wey go happen for de month of March den April.
  • Project close date: April 30, 2023.

Eno bi just for March insyd! Make you join Global Environment / Climate Initiatives

Chaw initiatives den campaigns dey wey edey relate plus Environment.

Initiative Description
WikiProject Climate change Make you join de Climate Change task force for de English Wikipedia top
Wiki Loves Africa Wiki Loves Africa be sam annual photography contest. De theme for year 2023 be Climate den Weather. De contest dey run throughout March den April 2023.
Make join sam Wikimedian UserGroup De User Group Wikimedians for Sustainable Development dey help bring togeda Wikimedians wey dey engage for matters of sustainable development, wey be individuals anaa dem dey involve plus any of de Wikimedia movement affiliates. De group's focus dey include work for all topics wey dey relate for sustainable development top, wey edey include de United Nations Sustainable Development Goals insyd.
Make you involve your body for de Open Climate Campaign insyd Sam partnership by Creative Commons, SPARC den EIFL, de goal of dis multi-year Open Climate campaign be say ego promote open access wey go research wey ego accelerate progress wey go solve de climate crisis den preserving global biodiversity. If we dey cam solve dese global challenges, de knowledge (research, data, educational resources, software) about dem for be open.
Make you improve description of Women for Climate pictures insyd Wiki Loves Women focus be say ego bridge two significant gaps for Wikimedia projects top – women den Africa – both in terms of content about dese subjects den in terms of participation by people from dese groups. For March insyd, edey organize de annual contest Tell Us About Her – Women in Climate so say ego improve image descriptions. Make you add structured data for Wikimedia Commons thanks to a dedicated drive den de ISA Tool top.
Participate

Quote of de Month

"Until say you go dig sam hole, you for plant sam tree, you for water am den make am survive, you no do anytin. You just dey talk." - (Until you dig a hole, you plant a tree, you water it and make it survive, you haven't done a thing. You are just talking).

Wangari Maathai – Speech for Goldman Awards, San Francisco (24 April 2006)

Wona image gallery

Make you view de gallery

News

  • May, Tuesday 16th: Closing ceremony of Africa Environment Wikifocus 2023

    Date: 16 May 2023

    When: 15:00 UTC (see your local time)

    Where: Zoom (Closed)

    Language: English - French

  • March, Wednesday 29th: Wikidata Session

    Date: March, Wednesday 29th, 2023

    When: 15:00 UTC (see your local time)

    Where: Zoom (Closed)

    Language: English

  • March, Tuesday 28th : Africa Environment Wikifocus Climate : mid-term meeting

    Date: Tuesday, 28th March

    When: 15:00 UTC (see your local time)

    Where: Zoom (Closed)

    Language: French. Translation: English

  • March, Tuesday 16th : Dashboard program training session

    Date: Thursday, 16th March

    When: 17:00 UTC

    Where: Zoom (Closed)

    Language: English. Translation: French, Spanish, and Arabic

    Records

Make you view previous News Alerts

I wan make I help organize !

Resources be available make e assist community den event organisers as dem dey engage plus de press den partners about Africa Environment WikiFocus activities den events wey dey take place across Africa during March den April 2023.
All communication resources

You wan find out more? Understand how you fi join? How make you create dashboard so say e go track article production ? Set up wikiproject climate ?
Access wona how-tos den training sessions

De AKI initiative

Sam partnership wey dey between de Wikimedia Foundation den de African Union, de African Knowledge Initiative dey celebrate three critical subjects for ein inaugural year: youth, environment, den de African continent. Dem entrust each focus subject for two implementing Wikimedia-focused partners top.

Content sources

Africa Union go provide sam portion of de source material den intelligence. Climate den Environmental Organizations den NGOs, den academic den research institutions go san approach as content den participation partners. We dey welcome Content partners! If you adey work for research, Universities anaa think tanks insyd, abeg make you contact de organisers for hello [at] wikiinafrica dot org

Africa Environment WikiFocus Organisers

African Knowledge Initiative Working Group Members